Mike Abdul teams up with Clement Whyte for Ojoro, a joyful and celebratory gospel track that exudes gratitude and praise. With its infectious rhythm and vibrant lyrics like “This Ojoro you do for me e good oh,” the song highlights God’s overflowing blessings, likened to sweetness and abundance.
Released in 2024, Ojoro carries a dynamic Afrobeat-inspired sound, filled with chants and melodies that uplift the spirit. This track invites listeners to dance and rejoice in God’s goodness, making it a perfect addition to any gospel playlist.
Stream or stream “Ojoro” song and celebrate the victories and blessings God has brought into your life!
Stream, share with friends and family, and stay blessed.
Stream / Listen NowWatch the Official Video

Song Lyrics: Ojoro ft. Clement Whyte by Mike Abdul
Dem say Dem say the Blessing wey you do Ojoro
Dem say Dem say Salvation wey you do Ojoro
You bless the boy give him victory Ojoro
The girl is fine fresh and beautiful Ojoro
This Ojoro
This Ojoro
This Ojoro you do for me e good oh
cyoyo cyoyo
Che che che
Odun momi oh
cyoyo
cs e dey sweet us oh
E no go pain us oh
Dem know us before
E don better pass before
Pekem Pekem Pekem
clerti enter Pekem
Sugar Sugar Sugar
Belle dey sweeti Sugar
Honey Honey Honey
The melody like Honey
Oh by the way
E many be like water eh
Oh by the way
E many be like water eh
cyoyo cyoyo
Che che che
Odun momi oh
cyoyo
cs e dey sweet us oh
E no go pain us oh
Dem know us before
E don better pass before
Dem say Dem say the Blessing wey you do Ojoro
Dem say Dem say Salvation wey you do Ojoro
You bless the boy give him victory Ojoro
The girl is fine fresh and beautiful Ojoro
This Ojoro
This Ojoro
This Ojoro you do for me e good oh
Modupe
Ese Ese Baba
Ese ese ese oh
Modupe sir
Modupe Modupe Modupe
Everybody join me say Ese eh
OLuwaSEun ewa bami gbegba ope oh
What shall i render
What shall i offer
How can i pay ay ay
cyoyo cyoyo
Che che che
Odun momi oh
cyoyo
cs e dey sweet us oh
E no go pain us oh
Dem know us before
E don better pass before
Chants …….